Fun-fun-fun
Hold am tight
Hold am jeje
Go Funkula
This is another 'tory oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
'Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with hin girlfriend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everythin' yapa, everythin' dey
Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal'em enuff, ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba dem tell us to go
Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin' fun
We wan' carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That's why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That's why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Tradução automática
Este recurso será adicionado em breve.
Em breve, o EMXStudio poderá gerar uma tradução automática desta letra usando uma API ou pacote de tradução.
A tradução aparecerá aqui de forma organizada, mantendo o mesmo estilo das letras revisadas.
Resultado automático
Esta letra foi encontrada automaticamente e pode precisar de revisão.
Quando ela for adicionada ao catálogo principal do EMXStudio, poderá receber tradução, correção, categoria, artista vinculado e informações completas.